Lyrics

My Head My Belle.

My belle o, my head o

My belle o, my head o

My belle o, my head o

My belle o, my head o

Mommy don’t cry

Imma make sure you say we no die

Imma go hussle and we go try

Hunger hook man for neck, shey na bowtie

Whatever it takes, me I no shy

If na heaven food dey, make we go sky

E better now make I sit down, make I no try

I go even buy ticket make we both fly

Mama, if it means say, make I turn slave, kuta kente

Anything just to make clean pay

You never see food chop since Wednesday

Make I wash car, sell gala, shine shoe

Shey na work, anything I no mind do

I go do better work, even times two

Cos it’s not easy, it’s not easy, it’s not easy

My belle o, my head o

My belle o, my head o

My belle o, my head o

My belle o, my head o

Chale, no vex

Anything for your boys, make we go flex

No work make we do, so no cheques

Aaah We sef wan rock Rolex

Do something for your boys, we are loyal

You be king, you be chief, you be royal

Alaiye you go scatter them total

International star, no be local

Eh ha

If we get work, wey go bring better food make we take chop

No be road we for stand, we for dey shop

If for say things connect like we network

If for say school fees dey, we for dey class

You sef no say warri no dey carry last

But as things dey na, we no fit chop grass

At all at all, nah him bad pass

My belle o, my head o

My belle o, my head o

My belle o, my head o

My belle o, my head o

Naija people, just surviving

Okada riding, police bribing

Pastor preaching, pay your tithings

School fees paying, food providing

Impure water, no electric

So much traffic, see the life is hectic

Sewage leaking, there’s air pollution

Rats are everywhere, no solution

Roads with potholes, people dying

All the bastards politicians lying

University, degree pursuing

Fuel scarcity, people queuing

Black market, petrol impurity

Armed robbery, there’s no security

Fuel prices, Niger delta

Religious crisis, then no shelter

Oga stop there

Abi u never see road block here

Na we be the police search and stop here

If you wan pass son gotta drop here

U no dey see gun abi u no well

If you form actor, u go go cell

See behind counter, no be hotel

You go do 3 nights before u go bail

But if you want move

You sef know wetin you suppose do

Do am quick quick make I no expose you

Nyem something make I hold or I’ll hold you

Hey Sergeant Collins, make you come check

Search am quick, search him bag and him pocket

Any exhibit wey we come get

Then alarm go blow on una trumpet

My belle o, my head o

My belle o, my head o

My belle o, my head o

My belle o, my head o

Sign in to edit lyrics or submit translations.

Reviews

What people are saying.

Sign in to leave a review.

No reviews yet.

More by Artist

Other tracks you might like.

See all

Related Artists

Artists you might like.

See all