Lyrics

Vanilla.

Falila say: "Make her come, come"

She give me vanilla make her chop, chop, chop

Then her padi jamilah wey carry bum, bum

Come dey make my medulla dey malfunction (Ye)

Falila say: "Make her come, come"

She give me vanilla, make her chop, chop, chop

Then her padi jamilah wey carry bum, bum

Come dey make my medulla dey malfunction (Ye)

Abi o ja, baby won ja, see as you fine like mami water

Just because you fine like Yemoja o

Ti n ba gbe si e lara ye ma sa o

Now she don dey call me daddy

Love it when she's calling me Alhaji o

Ki la ju ki la ri o, all over the world wo n wa me o

And I no dey carry last, even though sey I dey try relax

Girl you know your friend carry nyash

Wetin you dey do me I no like am

Yeah, and I no dey carry last

Even though sey I dey try relax

Girl you know your friend carry nyash

Wetin you dey do me I no like am, yeah

Falila say: "Make her come, come"

She give me vanilla make her chop, chop, chop

Then her padi jamilah wey carry bum, bum

Come dey Make my medulla dey malfunction (Ye)

Falila say: "Make her come, come"

She give me vanilla, make her chop, chop, chop

Then her padi jamilah wey carry bum, bum

Come dey make my medulla dey malfunction (Ye)

Mo n beri for your body, body

Mo n spending all my money, money

Wo bo se n carry body

Yeah my sweety baby, carry body

And I no dey carry last

Even though sey I dey try relax

Girl, you know your friend carry nyash

Wetin' you, dey do me I no like am, yeah

And I no dey carry last

Even though sey I dey try relax

Girl, you know your friend carry nyash

Wetin' you, dey do me I no like am, yeah

Sign in to edit lyrics or submit translations.

Reviews

What people are saying.

Sign in to leave a review.

No reviews yet.

More by Artist

Other tracks you might like.

See all

Related Artists

Artists you might like.

See all