Ba$Tard, Don't Be Silly

Stubborn 2024

Contributors
joshua.dienye

Sign in to like, bookmark, rate, or review.

Lyrics

Ba$Tard, Don't Be Silly.

See I no play

See I no play with my zero

Two

Fifty

Five

Sakama, sakamaje

Hmm na sakamaje

Agama

Agama head e no read pass my eye

Ayy

Sakama, Sakamaje

Hmm na Sakamaje

Middle man don dey follow me play oh

Abeggi count my money

Ozugbo, ozugbo, ozugbo

Sharp sharp, one two three

Zero zero zero

Bastard don't be silly

See I no play

See I no play with my zero

I cannot suffer this life iyo

So make you delay with my zero

Ayy

Sharp sharp, one two three

Bastard don't be silly

Sharp sharp, one two three

Bastard don't be silly

Sharp sharp, one two three

Bastard don't be silly

Hustle, pray and hustle

Pray and hustle

My combo

One road to egbeda with danfo

My Dunlop oh

You know see bum bum

Wey balance for my motto? Na lambo

They no fit stop us

We no come here with borrow shoe

The security, wey follow me for back

Never smile for one hour

See immunity wey I get

Who go touch me, I swear no go die normal

Sability

Who you sabi wey sabi pass

As I sabi

Hmm hmm

Na trinity, wey cover my back

You know say u no dey fight normal

Ozugbo, ozugbo, ozugbo

Sharp sharp, one two three

Zero zero zero

Bastard don't be silly

See I no play

See I no play with my zero

I cannot suffer this life iyo

So make you delay with my zero

Ayy

Sharp sharp, one two three

Bastard don't be silly

Sharp sharp, one two three

Bastard don't be silly

Sharp sharp, one two three

Bastard don't be silly

Bastard don't be silly

Sign in to edit lyrics or submit translations.

Reviews

What people are saying.

Sign in to leave a review.

No reviews yet.

More by Artist

Other tracks you might like.

See all

Related Artists

Artists you might like.

See all

Pools

Pools featuring Ba$Tard, Don't Be Silly.

See all