Lyrics

Pier 46.

I get gist for you

Somebody say they love you

I, I, I i I know somebody

Hollup I'm on my way

Hollup I'm on my way

Wear makeup for your face (yeah)

Makeup for your face

Go from Seychelles to Paris

Seychelles to Paris

Girl, hollup I'm on my way (yeah)

Hmph

Girl, hollup I'm on my way yeah

Hollup I'm on my way

Wear makeup for your face (yeah)

Makeup for your face

Go from Seychelles to Paris

Seychelles to Paris

Girl, hollup I'm on my way (yeah)

I get gist for you

Somebody say they love you

I, I, I i I know somebody

Oh no no no no

No worry my babe

If you no get roof for your head

Girl you know you got a place in my heart

Oh no no no no oh

E dey hard make I breathe sometimes

Na your matter wey cover my chest

Girl abeg I dey come

So abeg make you free your calendar now

Baby give me pencil

Na your attention I wan draw

And my gokada go come through

Or I go send my bicycle

Baby you are my truth

And our pikin go too softunu

E no go play kpakpangolo

E go ride new bicy—

Hollup I'm on my way (yeah)

Hollup I'm on my way

Wear makeup for your face (yeah)

Makeup for your face

Go from Seychelles to Paris (yeah)

Seychelles to Paris

Girl, hollup I'm on my way (yeah)

I get gist for you (hollup im on my way)

Somebody say they love you (wear makeup for your face)

I, I, I i I know somebody (go from Seychelles to Paris)

Girl hollup im on my way

Sign in to edit lyrics or submit translations.

Reviews

What people are saying.

Sign in to leave a review.

No reviews yet.

More by Artist

Other tracks you might like.

See all

Related Artists

Artists you might like.

See all

Pools

Pools featuring Pier 46.

See all