Lyrics

Anita.

Girl for your informate

I no fit mercy for any person

Wey go try mess with my mercy oh

Eh yeah oh

Ayy

No be instagram challenge oh

No go double dare my baby

No come dey do Tacha and mercy oh

Eh eh

Seriously oh oh oh oh oh oh

Seriously oh oh oh oh oh oh

E dey touch me oh oh oh oh oh

E dey touch me

Oh oh oh oh oh oh

Hmm ah ah

Hmm eh eh eh

Anita Anita bay !

Wetin Anita bake ?

I want to eat Anita cake e oh oh

Eh eh eh

Anita Anita bay !

Wetin Anita bake ?

I want to eat Anita cake e oh oh

Eh eh eh

Anita Anita bay !

Wetin Anita bake ?

I want to eat Anita cake e oh oh

Eh eh eh

Anita Anita bay !

Wetin Anita bake ?

I want to eat Anita cake e oh oh

Girl your booty get mind on e own

Bum bum wey dey eye my pocket

Dey do me like angelic Jo

Wetin me I dey find na sure bet

I go still kolobi my own

Girl you know say my money na longest

Fela kuti Igbo no long reach

Hmm hmm

Excellent baby oh

Fe fe ne baby oh

Fe Fe ná eme ?

Ihe mna Cho bu Wetin

Ihe na Cho dey find outside your domot

Seriously oh oh seriously

Oh oh yeah oh oh oh

Hmm eh eh eh

Anita Anita bay !

Wetin Anita bake ?

I want to eat Anita cake e oh oh

Eh eh eh

Anita Anita bay !

Wetin Anita bake ?

I want to eat Anita cake e oh oh

Eh eh eh

Anita Anita bay !

Wetin Anita bake ?

I want to eat Anita cake e oh oh

Eh eh eh

Anita Anita bay !

Wetin Anita bake ?

I want to eat Anita cake e oh oh

Sign in to edit lyrics or submit translations.

Reviews

What people are saying.

Sign in to leave a review.

No reviews yet.

More by Artist

Other tracks you might like.

See all

Related Artists

Artists you might like.

See all

Pools

Pools featuring Anita.

See all