Lyrics

History.

No go dey calculate my baby, cos if you calculate e go hmm gen gen ti

Ayy

Remind me oh

3 o'clock I wear my uniform and carry my school bag for Iyana school

Shey you been Dey there, when obonge men thief ballot too?

When aunty blessing Dey talk pass parrot oh

When e been red pass Iyabo stew

Oh oh oh, hai

When obolo dey burn cigar oh

When e mama been wan sit down

But she no fit to, she dey consider pikin oh oh ah ah

Water no Dey my Kainji Dam

Kolawole dey haunt me down

But see my shima na Beyoncé now

Hmm oh oh oh

History

No go dey calculate my baby

Cos if you calculate, e go hmm gen gen ti

History oh

When e been no clear which one be the night or day

Now every nice and sweet

Remember that time?

History

No go dey calculate my baby

Cos if you calculate, e go hmm gen gen ti

History oh

When e been no clear which one be the night or day

Now every nice and sweet

Remember that

Hollit!

Remember that time

When the suffer wan dey be like everlasting

When my love no pass for your valentine

If at all e no bad, e go be like shandi

I go use e go buy my brother man kpoli

Small money I go form Chuck Norris

And na my ways wey dey want dey police

Shey for your eyes Shey we be like novice?

Cos street no dey give quit notice

So you must wise up my brother oh if you wan carry on

Make you go size up agbada oh if you want carry shoulder

Carry shoulder

We no dey do carry over

Cos we dey pass e one time and e get e one time

One time when obolo

When obolo dey burn cigar oh

When e mama been wan sit down

But she no fit to, she dey consider pikin oh ah ah ah

Water no Dey my Kainji Dam

Kolawole dey haunt me down

But see my shima na Beyoncé now

Hmm oh oh oh

History

No go dey calculate my baby

Cos if you calculate, e go hmm gen gen ti

History

When e been no clear which one be the night or day

Now every nice and sweet

Remember that time?

History

Sign in to edit lyrics or submit translations.

Reviews

What people are saying.

Sign in to leave a review.

No reviews yet.

More by Artist

Other tracks you might like.

See all

Related Artists

Artists you might like.

See all

Pools

Pools featuring History.

See all